Hilarious Pidgin Proverbs
1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin.
2. Na Woman wey never see problem dey still hold breast before she run.
3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep.
4. Rat wey follow lizard enter rain, Na later e go hear am.
5. Na for afternoon dem dey find black goat.
6. Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg.
7. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far.
8. Person wey don faint before no be stranger to death.
9. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see.
10. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labor pains.
11. Nyash no get teeth but e dey cut shit.
12. IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, SHE GO TAKE BOYFRIEND DO HUSBAND.
13. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck.
14. Na cricket tell him children say, No matter how ground strong, Them no go sleep outside.
15. Pikin wey say him mama no fine they use style call him papa blind man.
16. No be eye wey dem take chop eba dem dey take dey share meat.
17. When Breeze Blow Fowl Yash Go Open.
18. STUDENT WEY READ NA HIM SERIOUS, BUT STUDENT WEY PASS NA HIM KNOW BOOK.
19. Before you see monkey, monkey don see you.
20. Thief wey jump fence enter house where owner dey wait for am, no go jump again.
21. Na wetin dey sweet for goat mouth, Na im dey kill am.
22. If e be like say everybody dey craze" na you dey craze.
23. Meat wey you dey forbid, no use your teeth cut am.
24. My thing & our thing no be the same oh.
25. Na happiness dey make prick stand.
26. Na as goat stand for market dem dey price am.
27. Craze no hard to form, na the trekking be wahala.
28. Its a small world!! No mean say you fit trek from Naija go London.
29. Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.

Comments
Post a Comment